Our social:

Wednesday 4 December 2013

Ifektive of Naija 102.7 FM caught with barber's wife


Lol... Naija 102.7 FM Comedy Award Night wan shele again oh, this time around e go hold for Muson Center for Onikan...If you know say you sabi laff plus say you like music oya no waste time at all oh, shaperly run go buy your ticket for N3,000 only...no miss am oh If you like wetin you watch make you no waste time oh.

0 comments:

Post a Comment